Ads Top

http://wapcircles.blogspot.com.ng/p/about.html

Lyrics: Dremo – Ojere

 DOWNLOAD AUDIO

[Verse 1]
I just dey start
And i don dey start to dey get enemies, Ojere!
Wait now why una dey vex?
Make I land first, before you bury me, Ojere!
Gat girls online, gat girls in-line
T’on fe r’imi Ojere!
All of them fine, but am focking with the finest
Won jeri mi Ojere!
Won kere si mi mhen
Presence mi kon d’awon l’am, Ojere!
But, my guy Walahi, me I no send them
I no get airtime Ojere!
I no get time Oje’ but they’ rolling hand Ojere!
No be say pe pride Oje’
But you’ rolling with the best gang, Ojere!
These girls dey fumble
Them dey form hard-to-get, Ojere!
If she want dey long you, bros
Abegi, use your hand, Ojere!
About last night; I really blame it on the grey-goose Ojere!
I think say she be Coke bottle
But woke up to see bottle of Farouz Ojere!

Oh my God! Awon fans mi, E se o Ojere!
I never let the team leave me behind
E le bere l’owo Seun, Ojere!
Am living life for where i dey
So I am straight out on here, Ojere!
Real recognize real, but, you’ fake
Get out of here Ojere!

[Chorus]
You can ask about me
Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
Omo mo ti l’owo, zero smello ’round me
Apg and Dmw na dem dey find me

[Hook]
Ose; Ose; E seun, Ojere!
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere

[Verse 2]
Zero at the zone; we dey smoke on Alariwo!
Ah s’are lo Dubai Emi, Banco, ati Obo
3k Doughs dey for pocket
And you know that we spending the Dough
Gave her all that D, now she’ calling me Daddy o

Yo yo yo yo! steady be getting the the Dou-Dou
Look at me from head to toe-tho.
Nighar you already know-know I am Frosh!
Yea! I dey rock only designer clothes
And dem dey pay me for every show
And if you dey owe me mhen am at at your door (Repeat)

[Chorus]
You can ask about me
Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
Omo mo ti l’owo, zero smello ’round me
Apg and Dmw na dem dey find me

[Hook]
Ose; Ose; E seun, Ojere!
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere

[Verse 3]
You gat to keep up with the simplest
And you fit to misplace something
Taking too many boo shii from these nighar
Switching on me started snitching on me
Cut them off, quickly from my circle, as the ring-leader
No new friends and fock all the old ones,
who mess with Oluwa by the time when I dey growing up
Time now, I be king I dey rap I dey sing
I step onto the ring, now they’ all trying to show me love

I no dey fock with you I no dey fock with you!
And just because we dey for the same class
for Secondary School..
E no mean say you be my G.
E no mean say I owe you shii
E no mean say you fit come chill for my crib,
without informing me NO, no, no, no, no
No, no, no, NO! I no like am!
It’s funny, how the ones that famz now are the ones
wey dey cover books for exam
But, it’s okay it’s Okay!
E m’owe but mo mo way, lati j’awo, fun emi,
family, ati friends mi too much money!
Yeah!

[Outro]
Ojere!
DMW Ojere!
The Ape in the building Ojere!
Adey, on the beat; Ojere!
Dremo – Ojere Lyrics

No comments:

Wapcircles.blogspot.com. Powered by Blogger.